Lyrics: Seyi Shay – Jangilova

    0
    593

    Sey the love I get for you o, no be man made o E be jangilova. Photo; Filed)

    (Producer: Del B. Songwriter: Seyi Shay)
    It’s Del B on the beat
    Verse
    The Love I get for you, e double times 2
    Somebody go wound o, e fi fail.
    Baby baby boo, nobody but you, no even think am o

    Bridge
    On to sey,
    Baba Janeti o
    Tell me sey e dey love o
    Sey nah him first come first o
    Wetin him do one thing
    Me sefi dey love o
    Many people dey talk e yeh, baby na you o oo
    Believe me

    Chorus
    Sey the love I get for you o, no be man made o
    E …Read More

    Source:: The NET