Lyrics: Edanos feat. Timaya – ‘Whine For Me’

    0
    301

    Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there.Photo: Edanos Vevo
    (Producer: Orbeat, Songwriters: Timaya, Edanos)
    Orbeat
    yeah yeah yeah
    Hey
    leggo
    Edanos, yeah yeah
    Leggo
    huh
    Chorus:
    Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
    Anything that we do, say my girly dem want to dey there
    Everywhere that we go, see the girls dey wan know how to dey there
    Anywhere that we go, see my girly they want to dey there
    Verse
    Now baby touch me don’t stop
    Baby hold me don’t stop
    Haa
    I say nah better pickin, she sabi the thing
    Baby touch me, don’t stop
    A long time I dey feel you baby
    How many times I go tell you baby
    I love the way you dey touch me baby
    Baby girl u dey drive me crazy
    Hee, they wanna whine for me
    They wanna bend for me
    They wanna roll am for me
    Sexy body whine for me
    Chorus
    Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
    Anything that we do, say my girly dem want to dey there
    Everywhere that we go, see the girls dey wan know how to dey there
    Anywhere that we go, see my girly they want to dey there
    Verse
    Everybody now
    Hey, the girl den want me
    The girl say she cannot leave me
    Everynight she want be with me
    Dey tell me dem be want me
    Edanos o, dey want o
    The girls dey want to touch us o
    Anywhere o, we are go o
    Say the ladies, everybody they
    Hee, they wanna whine for me
    They wanna bend for me
    They wanna roll am for me
    Sexy body whine for me x2
    Chorus
    Anywhere that we go, say my ladies the girls dem dey there
    Anything that we do, say my girly dem want to dey there
    Everywhere that we go see the girls dey wan know how to dey there
    Anywhere that we go see my girly they want to dey there
    Verse
    Everybody now
    When we pass, nah we dem dey talk about
    When we turn, …Read More

    Source:: The NET