LYRICS: Timaya feat. Flavour – Money

    0
    253
    Every night and day the boy e dy fly to Dubai . Photo: Filed
    Every night and day the boy e dey fly to Dubai . Photo: Filed

    (Producer: Young D. Songwriter: Timaya)

    Every night and day
    the boy e dey fly to Dubai
    all the way from naija
    to just go flenjor for Dubai

    Travel to America
    just to go charge my phone
    bad belle people
    make una leave me alone

    I say when money no dey
    people dey carry me play
    when money no dey
    everybody run away

    I say when money
    no dey no no no
    People dey use me dey play
    When money no dey
    Nobody look at my face

    They feeling
    they feeling
    they feeling
    They feeling the boy

    The ladies
    the ladies
    the ladies
    the ladies
    they wanting the boy

    My brother
    When the going
    is going good
    many many people
    will be your friend

    When
    money no dey
    people dey
    carry me play
    when money no dey
    everybody run away

    When money no dey
    People dey use me dey play
    When money no dey
    Nobody look at my face
    Them say me I dey craze

    If you get money
    make you spend am brother
    Oya make you dey turn up my sister
    Na once in a while we suppose to dey jolly
    Oya yankulu yankulu
    dance my cherry oh oh

    When money no dey everybody
    I say when money no dey my guy
    Abru kutu mami
    oh shei na bad thing I tell you
    Tonight na flavour timaya oh

    Egberipapa one of bayelsa
    When money no dey
    I say when money no dey

    I love you I love you
    dance hey baby
    If you want to touch wete ego nu
    Tonight na flavour timaya oh
    Egberipapa one of bayelsa o

    They feeling
    they feeling
    they feeling
    They feeling the boy

    The ladies
    the ladies
    the ladies
    the ladies
    they wan touch the boy

    When I sing say when money no dey
    everybody run away
    nobody wan stay
    just because money no dey

    Now money don dey oh no no
    and friend them be come my way
    people them wan come stay
    no be me you go use play

    I say when money no dey
    everybody run away
    when money no dey
    everybody run away

    I say when money no dey
    when money no dey
    people them wan run away

    When money no dey dem …Read More

    Source:: The NET